Music Genius; The biggest bird “Wizkid” returns to the music scene with a new single “Bad to me” after a two years break, this is his first drop since the release of Made In Lagos his most recent album which is now certified gold in US.

Lyrics

WizKid – Bad To Me Lyrics

Hiye, burst it my way

This kind of body don dey cause a

Migraine

And when we leave, we fit do am your way

Or if you want, we fit do am my way

Hiye, two shot I don take

You turn me on I no dey go I one dey

I no dey care, say the badmind dem pree

Money on mi mind all day

Lose my way, o

This kind, this kind love, yeah

Wey dey make me want more, woah

Come my way, o

This kind, this kind love, yeah

I dey want for the night

Make I know how you feel, how you want

Lady, girl, say your body bad to me

Pass make I choke, make I feel am, o

Baby girl, you know as E be, o

Yeah, we dey love till the morning

Bad girl addicted to me

Only you know as E dey do me

Only you know as E dey do me, oh-woah

Girl

Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge ge)

De-.nnah, (Oh yeah, ge—ge)

Casamigos (Casamigos)

For my amigos (For my amigos)

Wa jogede (Wa jogede)

Baby, wa jogede (Wa jogede)

Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge ge)

Kon she iyepe (Kon she iyepe)

All for you baby

If that money dey too much say make you

Talk

Cos you know the money long, ooh, yeah

Break your back with it

Yeah, na me and you dey talk, no one

Involved

Baby girl, make I indulge you, yeah

Lose my way, o

This kind, this kind love, yeah

Wey dey make me want more, woah

Come my way, o

This kind, this kind love, yeah

I dey want for the night

Make I know how you feel, how you want

Lady, girl, say your body bad to me

Pass, make I choke, make I feel am, o

Baby girl, you know as E be

Yeah, we dey love till the morning

Bad girl addicted to me

Only you know as E dey do me

Only you know as E dey do me, oh-woah

Girl

Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)

De-.nnah, (Oh yeah, ge—ge)

Casamigos (Casamigos)

For my amigos (For my amigos)

Wa jogede (Wa jogede)

Baby, wa jogede (Wa jogede)

Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)

Kon she iyepe (Kon she iyepe), 0k

Subscribe to our newsletters!

Be the first to know! Read our privacy policy for more info

Leave a Reply