[Music]: Black Sherif – Soja

Black Sherif Returns With New Single ‘Soja’

Ghanaian rapper, Black Sherif returns with a brand new single ‘Soja,’ following the success of Kwaku The Traveller which got a remix with the African giant “Burnaboy”.

https://youtu.be/c9wX6DRams0

Lyrics

Soja – Black Sherif

My mystery box is somewhere very near

I feel it inside me, I’m feeling very weird

Something wey I dey chase

For years back in the days

If you told me I would see this flag waving I

Won’t believe you

Cause how far could I go (how far could I go)

HEYAI

I’m too close I can feel it

Something is vibrating

Inside me I’m celebrating

But outside them dey kill me

My own-self dey kill me (my own body, my own body)

My own anxiety

My inferiority what what what

Ah! dem all dey kill me (dem all dey kill me)

And I don’t feel okay

My heart is beating so fast

So fast

So fast

Oh Soja Soja Soja Soja

Stand and beat your chest

Them dey come

Them dey come

Them dey come

No make them catch you off-guard

Don’t let them touch your skin o

Oh Soja Soja Soja Soja

Stand and beat your chest

Them dey come

Them dey come

Them dey come

No make them catch you off-guard

Don’t let them touch your skin o

Cause you know how e be my shella

Streets getting colder

They bury my brother spirit he no fit stand

Proper he dey shake o

He no fit stand proper he dey shake o

It’s hard to believe my genna

You for see with your naked eyes I swear my papa

This season is a very dark one

(this season is a very dark one o)

My own anxiety

My inferiority what what dey kill me

Dem all dey kill me

Dem all dey kill me

And I don’t feel okay

My heart is beating so fast

So fast

So fast

Oh Soja Soja Soja Soja

Stand and beat your chest

Them dey come

Them dey come

Them dey come

No make them catch you off-guard

Don’t let them touch your skin o

Oh Soja Soja Soja Soja

Stand and beat your chest

Them dey come

Them dey come

Them dey come

No make them catch you off-guard

Don’t let them touch your skin o

Oh Soja Soja Soja Soja

Stand and beat your chest

Them dey come

Them dey come

Them dey come

No make them catch you off-guard

Don’t let them touch your skin o

Oh Soja Soja Soja Soja

Stand and beat your chest

Them dey come

Them dey come

Them dey come

No make them catch you off-guard

Don’t let them touch your skin o


Posted

in

by

Comments

Leave a Reply

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.