Your basket is currently empty!
New Music + Video: Spyro ft Tiwa Savage – Who’s Your Guy? (Remix)
Nigeria singer/songwriter Oluwasanmi David widely known as Spyro has shared the remix for his hit song “Who’s your guy” featuring African Bad Girl Tiwa Savage. It also comes with a fitting visual directed by Tairiebi Joel.


Intro
Who’s your guy?(spyro)
Na only me walai
See as we dey like beans and rice
I will never leave your side(I will never leave your side)
I dedicate my time
To u my guy
Even if the road E rough I no mind
Coz u be my gee for life
Tiwa Savage
As I never see u online
E dey worry me and e de give me concern
I’ve veen ringing on your cellular
Where u at?
Body no fit settle down (yeaaaah)
I’m hoping u okay we gat to party tonight
Many gist dey for mind
Me and u dey like ednut my guy
Don jazzy my guy
Jowi zaza do transfer u sef be my guy
Baddo is my guy
My gu…..y
Tori one in one is enough
So I call your name when they ask me
Who’s your guy?( chi mega is my guy)
Na only me walai( shey riz na my guy na my guy)
See as we dey like beans and rice( mk and june kay for life)
I will never leave your side( zealous super vision is my)
Leave a Reply