New Music: Gdzilla – ‘High Tension’

Jonzing World, the renowned home to superstars like Rema and Ruger, introduces its latest signee, Gdzilla, with new single titled, High Tension.

Listen to High Tension, here share and enjoy .

Lyrics

High Tension – Gdzilla

Lyrics added by DTIR

Godzilla High tension

Africa

(Intro)

Hmmm hmmm Mmmm

Hmmm hmmm Mmmm

Hmmm hmmm Mmmm

(Verse 1)

Many things dey for my mind

But I no fear

Blessings dey come lodun yii

Ooo maa de loud

Ariwo ooja ni kode shey fi s’araku

Alhamdulillah (Alhamdulillah!!!)

I’ve been on the road ooo

20 kilometres

Na it be the mouse (na it be the mouse) Eeehh

(Chorus)

I just want to ball like Lukaku

Korin kodaku music nima bakuu

Pass me the back wood (Cough)

Omo s’ogbadun

Eto t’epe safu

Billing nimo safun

Omoge jor dakun

Won ode shey safun

Feeling ni Dejavu

Etete k’esofun the blessing na double

Form a big circle

This war-ning na sample

Throw me some passes oo malo ma ghahu

See as I dey give them High Tension

And we dey give them full pressure

From the West to the East and the North to the South them dey chop am like ketchup

We love to win then we the forth

And we they give them full pressure

Gbedu por jaburata don’t tell thank youu

You don’t need to mention

(Verse 2)

It’s been a long way coming

I never see it coming

Just wan be dis-turbing from night to the morning

I thought I feeled I’m lucky give them gbedu tanba lobi Oluwa lo nshomi

Course I know say I’m a sinner

Life no be same thing just take a Good deeper

Olorun I’m a winner

I hope you dey feel am?

Emini (Gdzilla!!!!)

(Chorus)

Eeehh!!!!!!

I just want to ball like Lukaku

Korin kodaku music nima bakuu

Pass me the back wood (Cough)

Omo s’ogbadun

Eto t’epe safu

Billing nimo safun

Omoge jor dakun

Won ode shey safun

Feeling ni Dejavu

Etete k’esofun the blessing na double

Form a big circle

This warning na sample

Throw me some passes oo malo ma ghahu

(Pre-Chorus) 2x

See as I dey give them High Tension

And we dey give them full pressure

From the West to the East and the North to the South them dey chop am like ketchup

We loves to win then we the forth

And we they give them full pressure

Gbedu por jaburata don’t tell thank youu

You don’t need to mention.

(Outro)

Hmmm hmmm Mmmm

Hmmm hmmm Mmmm

Hmmm hmmm Mmmm


Posted

in

by

Comments

Leave a Reply

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.