Verse 1
Thank you Lord for making me see today
I don shock those people wey wan see me fail
Me I no fit fall na steady elevate (I dey elevate)
Dem they find my back up
Dem no know say na grace
Ahhnnn
Pre-Chorus
Up up way
I no dey go down
If yawa dey
I dey dodge am
Cause this year
Na me get am
Whether dey like it or not oh
Up up way
I no dey go down
If yawa dey
I dey dodge am
Cause this year
Na me get am
Whether dey like it or not oh
Chorus
Cause this year
I wan dey steady cash out o every night and day
This year
Na many many blessing I wan dey receive o
Cause this year
New house, new car, more ego inside my account o
This year
This year, this year, this year, oh this year!
Verse 2
Wan dey ball, wan dey ball wan dey shutdown
And all my enemies make all of dem bow down
Mo ti lọ, mo ti lọ, I don go far
And you can never ever ever see me sober
I no fit fail
Na Baba dey run am
No be say
Na only my power
Ọmọ this year
Na fire to fire
100 percent me I no fit run down!
Pre-Chorus
Up up way
I no dey go down
If yawa dey
I dey dodge am
Cause this year
Na me get am
Whether dey like it or not oh
Up up way
I no dey go down
If yawa dey
I dey dodge am
Cause this year
Na me get am
Whether dey like it or not oh
Chorus
Cause this year
I wan dey steady cash out o every night and day
This year
Na many many blessings I wan dey receive o
Cause this year
New house, new car, more ego inside my account o
This year
This year, this year, this year, oh this year!
Cause this year
I wan dey steady cash out o every night and day
This year
Na many many blessing I wan dey receive o
Cause this year
New house, new car, more ego inside my account o
This year
This year, this year, this year, oh this year!

Lyrics: Berri tiga – This year
by
Tags:

Leave a Reply