Lyrics: NasBoi ft Khaid – Letter to my ex

Ohhhhh
Ohhh
Eminent Music
Shabalistical

This na message to my ex
I know somebody love you but I loved you better best
I know someone they fuck you what I fucked you better first
I go give you all the loving if I get another chance

I thought I was healing
But for morning when I wake up I see you for ceiling
I thought I was dreaming
But for morning when I wake up I see you for TV
Na small pikin dey do me
No go forget say me I love you
I miss you on a daily
No be wetin you promise you come do

Girl oh I be want make we marry oh
I be want make you mother of my baby, girl oh
I be want make we marry oh
I be want make you carry all my baby oh

This na message to my ex
I know somebody love you but I loved you better best
I know someone they fuck you what I fucked you better First
I go give you all the loving if I get another chance
I thought I was healing
But for morning when I wake up I see you for ceiling

I thought I was dreaming
But for morning when I wake up I see you for TV

Omo no go do wayo I’m a good guy oh
Any funny move omo na suicide oh
‘Cause you too fine oh show me your good side oh
Won’t put you in the dark ’cause I go on light oh
Dance with me till I feel lost in a way
Dance with me till I feel lost in my pain
‘Cause it’s all oh, omotena it’s been so long
No carry shoulder for me make you show love

This na message to my ex
I know somebody love you but I loved you better best
I know someone they fuck you what I fucked you better First
I go give you all the loving if I get another chance
I thought I was healing
But for morning when I wake up I see you for ceiling
I thought I was dreaming
But for morning when I wake up I see you for TV

If I get the chance I go appreciate am
For the second time I no negotiate am
If I get the chance I go treat you special
I go give you all the love and I no fit trade am
Goodbye goodbye goodbye my love oh
Goodbye goodbye goodbye my love oh
Goodbye goodbye goodbye orekelewa mi oh
Goodbye goodbye goodbye my love oh
Omo no go do wayo I’m a good guy oh
Any funny move omo na suicide oh

Hey
Just want to let you know that I’m getting married on Saturday
Shabalistical

Posted

in

by

Tags:

Comments

Leave a Reply

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.