Lyrics: Young Jonn ft Olamide – Level Up

Intro
Always see to baba, baby, oh why?
En′-En’-En
That′s who be the girl to still be, oh
Enta
Ladies come together, and it’s all white
Yes, will you around too me, ah-ah

Verse 1
All of my life, I just wanna level up
So, I dey grind, I wanna shut the devil up (so, I dey grind, I wanna shut the devil up)
I do my pro, don’t be lazy, make you sit up
Don′t dull, if e easy oh, na set-up (don′t dull, if e easy oh, na set-up)
Roll one, light one, kintò freshen up
It’s a brand new day, prayer′s up (it’s a brand new day, prayer′s up, prayer’s up)
Who give up, na hin fuck up
Áyè l′áwá jẹ, turn it up (áyè l’áwá jẹ, turn it up)

Chorus
Always see to baba, baby, oh why?
That’s who be the girl to still be, oh
Ladies come together, and it′s all white
Yes, will you around too me, ah-ah

Verse 2
Body organizer oh, shawty, you′re dancer oh
Erima dey bounce am, gáráwá, biggie bouncer
I no dey womanizer oh, no go leave me outside
Cold wey dey catch me fit to kill me, gat amnesia
Australia to Asia oh, ọmọ, dem no get siá ò
Shawty got the best talent, and never gon’ me stressed out
Èmi ti mòti pẹ n′tá ò, make I no go mental oh
This one na love jejely, ò t’òjọ mẹtá
I be your Panadol, let me not do you Urhobo wádò
Èmi Marado′-, wò b’oṣè tò, nobody go
Let′s go head-to-head, toe-to-toe
Ọmọgè dope, wọn’lè gb’òbò si
Chinchin wá, ọgbá tun wá
And the money long, wò b′áṣè fresh, wò b′áṣè frosh
We no dey denge pose, say we be fòh, dem biti frosh
Make some alampa, not in the back, ṣáyò dey pá
Let the money blow, as e dey go, e no be crack

Chorus
Always see to baba, baby, oh why?
That’s who be the girl to still be, oh
Ladies come together, and it′s all white
Yes, will you around too me, ah-ah


Posted

in

by

Comments

Leave a Reply

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.