Your basket is currently empty!
Bella Shmurda – ‘New Born Fela’ | MP3 + Video
Bella Shmurda shares new single “New Born Fela“, a record produced by Fancy Beats. This comes following the success of Fvck off which is still topping charts.
Lyrics
New Born Fela – Bella Shmurda
…
Aya aya!
Used to the good life, never prayed for the bad times
You know say money good sha anything wey stress I no like sha
Don’t thank me don’t mention, I just wanna love you intentional
No pressure, no tension
I just wanna love you exceptional
Motherfucking babylon
I no starve till I get enough
I no wait till my journey long
Make the money full pass bad luck
I know girls wey dey use toy
I no care maybe na your choice
And I fit buy you don ferion
Nobody go run your marathon
I be the new born fela
Story teller
Battery charger
Baby pana
For my matter
Use kayamata
I know the matter
The matter no matter
All the naija don dada
Baby sho wapa
Emi kan fela
Call me jigga
I no get dada
Love my cigar
Emi fa so
Kalakuta ni mo wa sha
Hello oh
Oya ki la tu fe so o
Abara sa o
Ku lu ku lu so o
Mi gba wan o
Oya ki la n so o
Mi o wan won
Mi o le jo
Mi o kan to
Gongo aso
Kutupu ahu
Wangele wa to na mi li lo ru
Aye n lo to ba ri mi lo sun
Kosi ewu
Na me go ball you
(CHORUS)
Person go to Calvary
No alawee
Just for your sins
Don’t make me your enemy
Many things I see
Life no be easy
Tags:
Leave a Reply