Your basket is currently empty!
Hotkid – ‘Oga Mi Sir’
Produced by X, Hotkid shares his second offering for the year, he titles this one ‘Oga Mi Sir’ and it serves as a follow-up to ‘Star Lomo‘ which he dropped a few days ago.
Shey Jeje make you no get issue…x4
You wey dey make money and you no dey show your people love
(See my brother you be broke ass nigga)
You wey dey make money and you no dey show your woman love
(You be player, eyan bundesliga
Bo hun e
Kora benz
Kora Porsche
Kora vela
To ba lowo lo wo
Make you do boys better
Bo hun e
To lo club
Gbe omo meji
Cindarella
To ba lowo lo wo
Make you do boys better
Oga mi sir …..x16
No be everytime you give (Normally)
But if E dey make you try give
Because love you neighbour as yourself
But not more than yourself
So no do pass yourself Sugbo!
But wey get wey no carry your guys along
(Moni gbagbo pe oshi maa set fun awon na)
And you wey shenk your niggas ofin won gaso
(Moni gbagbo pe oshi maa set ni gba kan)
Bo hun e
Kora benz
Kora Porsche
Kora vela
To ba lowo lo wo
Make you do boys better
Bo hun e
To lo club
Gbe omo meji
Cindarella
To ba lowo lo wo
Make you do boys better
Oga mi sir …..x16
Shey Jeje make you no get issue..x4
by
Tags:
Leave a Reply