Buzzing YBNL artists Fireboy x Asake share new song, “Bandana” Off Fireboy DML ‘s forthcoming album, “Playboy” .

Lyrics

Bandana ft. Asake – Fireboy DML

Lowkey

All of dem don Dey notice

I’m not joking

All my guys them dem know me

Since ‘06

Have been writing this story

I no be OG

Buh if you ask them dem know me

I no Dey blow trees

Orin lo’n yimi Lori

Music chose me

Just know this and know peace

I Dey lowkey

But I’m never lonely

Sexy ladies

Come whine ‘fi slowly

Na the love wey I see

Na Im Dey give me liver

I be ghetto boy

I be sinner

Fear no body only jehova

And I thank the lord

I Dey go far

Usain bolt

Mo d’aleba

Shoutout si Awon temi ninu shitta

Bandana Lori biti 2pac

Midnight walker karashika

Dem never see me coming

Oh coming

Mogbe won ni is coming

Naija boy wey Dey go foreign

Wey go foreign

O shey mr money

I’m never weak

I never seize

Till eternity

I’m on fire

My legacy

Will not die

My family is for live

Where dem Dey

Who dem be

Dem go craze

Dem go tire

Dem go say

Dem go say

Dem no know wetin Dey sup

Lowkey

All of dem don Dey notice

I’m not joking

All my guys them dem know me

Since ‘06

Have been writing this story

I no be OG

Buh if you ask them dem know me

Na the love wey I see

Na Im Dey give me liver

I be ghetto boy

I be sinner

Fear no body only jehova

And I thank the lord

I Dey go far

Usain bolt

Mo d’aleba

Shoutout si Awon temi ninu shitta

Bandana Lori biti 2pac

Midnight walker karashika

Dem never see me coming

Oh coming

Mogbe won ni is coming

Naija boy wey Dey go foreign

Wey go foreign

O shey mr money

Dem never see me coming

Oh coming

Mogbe won ni is coming

Naija boy wey Dey go foreign

Wey go foreign

O shey mr money

Subscribe to our newsletters!

Be the first to know! Read our privacy policy for more info

Leave a Reply