heavenly race

Lyrics: Boy Spyce & Ajebo Hustlers – Heavenly Race
Dangote still dey pray to God e make e bless amPerson wey get keke dey pray for venzaAnd the person wey dey trek reach IkejaStill dey pray for money make he see Danfo to enterEverybody wan dey plug who go be the socketYou go see the cripple walkWhen dem blow the trumpetWhether nah heaven or…
