One Life

Lyrics: Kaestyle & Ajebo Hustlers – One Life
Verse 1I don see am for my dreamsSo I dey try to turn am to realityAnd e no get wetin my eye e never seeSo I don’t have no time for no hypocrisyI don kala for the streets (Street)Shey them talk say everything na vanity (Vanity)But na the vanity wey me I wan dey see…
