Lyrics: Famous Pluto – Satisfied (18 +)

Intro
Wowowo
Na Famous Pluto
Who-who-who go?

Verse 1
‎I be àṣẹ́wó boy, you know say, me, I no dey love
I no cum, you no cum, tell me how belle take come?
‎When she put her mouth for my thing, I holler, “Oh, my God”
‎And she is very loyal, she sabi sing all my song
‎After the other night, she carry all her friends dey come
‎I ask her, “Wetin sup?” She say, she need a threesome
‎She like the dark guys wey be say na make him dick long
‎I understand say she wan carry all her friends along

Chorus
‎I no dey dey satisfied again
‎Me, I no dey dey satisfied again
‎I no dey dey satisfied again
‎She want my thing to herself, but I give am to all of them
‎I no dey dey satisfied again
‎Me, I no dey dey satisfied again
‎I no dey dey satisfied again
‎She want my thing to herself, but I give am to all of them

Bridge
‎Oh, oh
‎Eh, eh
‎Oh
‎Eh, ye, oh

Verse 2
If I no see OS, then I go back to my ex
‎Na withdraw or transfer? Make we go straight POS
‎As we don knack finish, she say, “Baby, wetin be next?”
‎If to carry OS na exam, I suppose carry first
‎The thing dey pain me now say, me, I dey always invest
‎As I release, I dey alerts, then I begin dey regret
‎I get baddies for North, South, East, and West
It’s my problem, people love me for things I no too get

Chorus
‎I no dey dey satisfied again
‎Me, I no dey dey satisfied again
‎I no dey dey satisfied again
‎She want my thing to herself, but I give am to all of them
‎I no dey dey satisfied again
‎Me, I no dey dey satisfied again
‎I no dey dey satisfied again
‎She want my thing to herself, but I give am to all of them


Posted

in

by

Comments

Leave a Reply

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.