Kole kole kole kole
Kole kole kole kole
Kole kole kole kole
Owa
Owa
Owa
Owa
Owa
Owa
Kole kole e dey body
Kole kole e dey body
Kole
Ayayaya
Mohammed Ali heavy weight
Her royal majesty ti de
You go pay in full if you price me
No time to shey alaye
Kilomi kilomi kilomi (Owa)
No be to 2 minutes indomie (Owa)
I dey disturb their FYP unapologetically
Chocome chocome chocome
Sempe for the girl wey sabi
How I dey carry myself, needs to be studied
Kole kole e dey body
Kole kole e dey body
Ayayaya
Original no be regular (owa)
Pull up looking exceptional (owa)
Killing shows for big arena (owa)
Too much smoke and the fire
So intentional
Everything international
E be me their lecturer
Highly professional ayee
Kole kole e dey body
Kole kole e dey body
Kole
Owa
Owa
Kole kole e dey body
Kole kole e dey body
Kole kole kole kole
Yemi Alade

Lyrics: Yemi Alade – OWA
by
Tags:
Leave a Reply